Rising Nigerian talented artist, Sparkle Tee, drops this motivational song ‘Hustle Dot Com‘
Hustle Dot Com by Sparkle Tee is a popular motivational Afropop song released in the year 2020.
Sparkle Tee – Hustle Dot Com Lyrics
Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o, shey you ready to lost?
As time dey go, no remote to pause
As you dey waya the aza, try to dey plus minusOgbeni, which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give ObianujuIf you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for done build fine house
Avoid urgent 2k girls, invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o, Okoro
No dey buy me drink, brother give me the update
I am a born again, I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)
Production credit goes to Barmy.


