Close Menu
    • GOSPEL
    • NEXT RATED
    • THROWBACK
    • HOT SONGS
    Facebook X (Twitter) Instagram
    Baze9Baze9
    Subscribe
    • HOME
    • MUSIC
    • CHARTS
    • ENTERTAINMENT
    • DJ MIX
    • SPORTS
    Baze9Baze9
    Home»MUSIC»Sparkle Tee – Hustle Dot Com
    MUSIC

    Sparkle Tee – Hustle Dot Com

    By BulletNovember 11, 20262 Mins Read
    Facebook Twitter WhatsApp Copy Link

    ads
    Sparkle Tee – Hustle Dot Com
    ads

    Rising Nigerian talented artist, Sparkle Tee, drops this motivational song ‘Hustle Dot Com‘

    Hustle Dot Com by Sparkle Tee is a popular motivational Afropop song released in the year 2020.

    Sparkle Tee – Hustle Dot Com Lyrics

    Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
    As you dey follow blind man o, shey you ready to lost?
    As time dey go, no remote to pause
    As you dey waya the aza, try to dey plus minus

    Ogbeni, which kind heart you get?
    Rain dey beat mama for house, you pay one year for hotel
    Mumsy wey sell her wrapper bail you for cell
    No be to be a bigi boy o, shey you get the sense?
    Use your head before them go use am for you
    If you broke you will know that no one loves you
    That is my little advice for you
    Give to maleh before you give Obianuju

    If you dey calculate the money wey you spend on flex o
    You for done build fine house
    Avoid urgent 2k girls, invest o
    Egbon, no be everyday guy man dey collect o
    Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
    For the sake of maka Chukwu, try to help your brothers biko
    No dey come for here come dey form busybody
    Charity begins at home o, Okoro
    No dey buy me drink, brother give me the update
    I am a born again, I no dey like alcohol
    Na hustle be my church o (hallelujah)

    Production credit goes to Barmy.

    Listen & Download Sparkle Tee – Hustle Dot Com

    🎧 Stream on Digital Stores
    Listen on Audiomack Listen on Spotify Listen on Apple Music Watch on YouTube
    🎵 Promote Your Song on Baze9
    Want more people to discover your music? Promote your song on Baze9 Media and reach an audience of Nigerian music lovers.
    Contact Us
    Promote Your Song
    ads

    Don't Miss What's Trending!!!
    Join the BAZE9 WhatsApp Channel for the Hottest celebrity gist, New Music updates and viral Trends - before everyone else.

    Sparkle Tee
    Follow on WhatsApp Follow on Telegram
    Share. Facebook Twitter WhatsApp Copy Link

    Related Posts

    Ugoccie – Aka Oma

    Shoday – WHITE LAMBO

    Fally Ipupa ft Wizkid – Jam

    Latest Posts

    Ugoccie – Aka Oma

    Shoday – WHITE LAMBO

    Fally Ipupa ft Wizkid – Jam

    Spyki – Ebere

    JeriQ – Flexing ft Mavo

    B9 SONG OF THE WEEK
    b9 song of the week
    TRENDING SONGS

    DJ Tunez ft Shoday – Na Money

    Mr P – Nothing To Prove

    Timaya – Never

    Evado ft Bella Shmurda – By Now Remix

    Evado – By Now

    ads
    ads
    About Us
    About Us

    Baze9 brings you the Latest Naija Music Downloads, Hot DJ mixes, Entertainment News, Celebrity Gist, and Sports Updates — all in one place.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Top Links
    • GOSPEL
    • NEXT RATED
    • THROWBACK
    • HOT SONGS
    Most Popular

    Shakira – Dai Dai Ft Burna Boy

    Premium EMF – Chairman

    Mr P – I Can’t Look Away

    Baze9 © 2026 | All Rights Reserved
    • About
    • Advertise
    • Contact
    • Disclaimer
    • Sitemap

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.