6uff – Salt ft ODUMODUBLVCK | MP3 Audio Download
Emerging Nigerian rapper 6uff, releases a new track which he titled “Salt“.
Salt by 6uff features award-winning artist ODUMODUBLVCK.
The song explores heavy themes of street survival, resilience, and navigating a wicked world.
6uff – Salt Lyrics [Quoted]
Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run runTry me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me
“Salt” is a 2026 hip-hop single that serves as 6uff’s follow-up to his September 2026 extended playlist, IRON ORE II.
“Life e too sweet like ogbono / E fit still taste like salt salt salt / We live in a wicked world world world / Tomorrow fit be your turn turn turn…”


